google.com, pub-6399612600743497, DIRECT, f08c47fec0942fa0 Lyrics of "Mind your bizness" by Semi ft Falz - SplintBlog

Bringing news to your finger tip

Lyrics of "Mind your bizness" by Semi ft Falz


Semi and her long-lasting friend Falz team up to give another new hit which she titled "Mind your bizness." Just as the title suggest, the track encourage her listeners to stop pork nosey about other individuals life. 

Please listen, enjoy and share! 

(Gossip) 

Hello How far I get gist for u o Ah what’s up? U know dat girl with 20k followers on IG na Which one? Dat girl dat is always shaking her bum bum Dat is always doing Oh keep popping Dat girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o Hehe…why na? Omo babaNla scam Ehn?

(Verse 1)– Simi

Why u too dey talk o? Shey u no dey tire? Ejo e nle njo wey no concern u Na there them go find u. U no get work o Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle...She don get belle Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper...She sell pepper o Na for your mouth them go hear am Busy body don come, may u fear am Uncle face your work o

(Chorus) 

Mind your business..Mind your business Who say make u no mind am..Mind your business Busy body o..Mind your business If u no like am..Mind your business.

(Gossip) 

Na lie I no fit lie give u na Kemi Sef dey there I dey there Her makeup don wash finish Nothing to write home about No be that one come pain me passo Na that her boyfriend

(Verse 2)– Falz

Well done sir Mr talker Eku ise Mr wetin no concern me reporter Simi don marry Adekunle But why? Was Falz invited? How is that your concem? Why dont you face your work Aunty Uche? U go chook your mouth everywhere like eku te U no dey let sleeping dog lie Sweetheart Shey u know say na curiosity wey kill cat? Leave talk, leave amebo, leave chat Face front Find business wey u fit start Take tea. drink that. mind your biz wax Open your ear when you’re listening to this track Na for your mouth them go hear she buy three cars But say she just use her mama do ritual (Amebo) U say Sade just dey reach 32 years But she never still marry, make she do fast

(Chorus)- Gossip

Wait o No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance? Believe you me Wetin I see no be porsche assurance Na Okada assurance Jesus! God save us dear

(Verse 3)– Simi

U dey put your mouth Alakori oh! For the thing wey no concern u...thing wey no concern you. Alabosi ooo The thing wey u dey find go find u

No comments:

Post a Comment